NewStats: 3,265,506 , 8,187,008 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 12:04 PM 52361an4mk |
(1) (10) (of 16 pages)
![]() |
Witches dey find cash out jor nothing dem fit do
|
![]() |
post=119908209:Omo me run o the guy carry plank I no get him strength 1 Like 1 Share |
![]() |
I entered keke one morning na so the driver say if na new currency I wan pay with him no go accept and na only 1k new naira note dey my hand. Na so fight start o
22 Likes |
![]() |
We are watching the movie
|
![]() |
Some people can do anything just to stay irrelevant abi na relevant for social media. No more morales
1 Like |
![]() |
I wish there's more awareness to these it will help the nation.
|
![]() |
What can redeem this country from corruption these has eaten deep into our system. I wonder how the EFCC carry out their investigation over corrupt cases.
|
![]() |
One funny thing I have learned is this men don't carry the youth along in making any appointments it's either they use the word experience to put the youth in its place then give them money to shut their mouth. May God not allow ur evil party to win and subject us to poverty pro max. AMEN
1 Like |
![]() |
Suffer no dey tire una?
|
![]() |
So as she get belle wetin make we do? Begin dance for her or what?
|
![]() |
Nigerians will always do more than the people that are mourning. Asoebi on top person wey no know una
|
![]() |
Okay one down at least she don gain popularity from the show make she go enjoy her new fame. Nigeria dey hot right now
|
![]() |
Abeg make police release that stupid Chinese guy make dem unleash jungle justice on am cos if na him country dis Sam thing happen dem no go take am friendly at all
22 Likes 3 Shares |
![]() |
So how many APC Governors come dey work for Atiku? Asking for a friend
|
![]() |
Most of this old men don’t reason before they spill out trash from their mouth. Make person drop him ambition cos of party wey no regard am. Una dey joke
2 Likes |
![]() |
The person with the voice said why will u spray naira note on a dollar pastor. Wahala for who no get money in foreign currency o
9 Likes 1 Share |
![]() |
APC is on a course to lose stupid man and a devilish party
2 Likes |
![]() |
Arysexy:Okay I get ur point 2 Likes |
![]() |
There's more to this there's something u guys ain't telling us cos if the place was an uned mortuary while were the people in that neighborhood surprised when the police identified the place? I need more clarity on these if not all this talk are meaningless.
2 Likes |
![]() |
For me I can’t differentiate between the filler cheek and the non filler cheek. Same face no difference
|
![]() |
Meeting here and there yet nothing to show for the growth of the country just greedy politicians with greedy agenda
|
![]() |
Good one from the governor, it’s really saddens my heart seeing how comfortable the so called president is in of security of the country but is ready to travel to another man’s country to present speech on security. What a shame
3 Likes |
![]() |
They carried closed door cameraman too abi who took the shot
|
![]() |
All na hustle so far him no steal person money to feed himself and family. It’s a temporary side hustle
|
![]() |
How is this news?
1 Like |
![]() |
Shey na buhari dey compose all this big big grammar?
2 Likes 1 Share |
![]() |
You are in a party that is not as popular as PDP and APC instead of you to lower your ego and force with PO irrespective of tribe and party. Remove Kano where else do you have your popularity within Nigeria? Mumu man with mumu thought
1 Like |
![]() |
pretydiva:No be small stupid news o I no understand why this rubbish be news 1 Like |
![]() |
Everybody just dey cash out for Nigeria. Politicians number one scam
1 Like 1 Share |
![]() |
How we don’t seem to read anything good from this so called government baffles me no atom of fairness when it comes to national matters
|
![]() |
What kind of politics do we practice in Nigeria? Why did the court wait until after the results of the primary was called before taking action. Wahala
3 Likes 1 Share |
![]() |
nosmassam:you for use ur hand push am inside as the shit refused to go as others but wait o Shey na concrete stone u dey eat |
(1) (10) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |