NewStats: 3,264,056 , 8,182,444 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 01:12 PM 4b635n4mk |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Nlfpmod this is the updated news with Videos. Koko pee and Tunde Ednut just made this post |
![]() |
Tightpussy2024: Say na Deadbeat men, well guess what ? You hoe women pick the men ! Take some ability for y’all stupidity for once ! |
![]() |
Eagleways: A family friend to Asake’s family just exposed that The man was present in the early years of askae’s life, even Asakes teacher sef don put mouth for the matter. It’s all over twitter, ASAKE don mess up. Mr. Money with the vibes but your papa wan kpai ! (Rhymes lol) 2 Likes |
![]() |
I too love this vdm ![]() |
![]() |
Jesus Christ ! ![]() Cc : Nlfpmod 1 Like 1 Share |
![]() |
NoSmoking: Me sef I weak. With all that money you no fit help your papa ? 86 Likes 6 Shares |
![]() |
Na me be OP. I go too appreciate am if una fit Subscribe to my YouTube Chanel. Thanks and God Bless 🙏🏽
33 Likes 3 Shares |
![]() |
Vdm get mind o ! Imagine calling out EFCC ![]() 12 Likes |
![]() |
Chai this guy Career is over, e don too commit ! Nlfpmod |
![]() |
Omo I don dey like this Dee one small small o, listen to the points he made in the video. 24 Likes 3 Shares |
![]() |
Vdm no dey play with him mama oh, make deeone no go collect Woto Woto for this talk ![]() Nlfpmod fergi001 Lalasticlala OAM4J 14 Likes 1 Share |
![]() |
Ogaonos: You must be both blind and deaf cause the OP clearly said “ allegedly “ in the start of the video and on the write up here on NL as well. Also for Vdm to insinuate and show proof (Mitchy’s Comment) that NEDU sleeps with women before giving them a platform indirectly means vdm is calling nedu a sexual predator so OP’s thumbnail is justified as well. 1 Like |
![]() |
Ahhhh ! Wahala Nlfpmod |
![]() |
Na me be OP. I go too appreciate am if una fit Subscribe to my YouTube channel make I see food chop. Thanks and God Bless 💯❤️ 13 Likes 2 Shares |
![]() |
This one loud o ! Nlfpmod 3 Likes |
![]() |
ThatNaijaNigger: Even me o |
![]() |
WowSweetGuy: Send me an email at [email protected] and I’ll put you through |
![]() |
carzeem1: OP write up dey make you laugh but you no wan Subscribe to his channel ![]() |
![]() |
Na me be OP. I go too appreciate am if una fit Subscribe to my YouTube channel make I see food chop. 🙏🏽 Thanks NL fam ![]() 8 Likes 2 Shares |
![]() |
Na me be OP. I go too appreciate am if una fit Subscribe to my YouTube Channel make I see food chop. 🙏🏽 Thanks NL fam ![]() 21 Likes 1 Share |
![]() |
May God forgive the Tiktoker. Nlfpmod fergi001 Lalasticlala OAM4J |
![]() |
Na me be OP. I go too appreciate am if una fit by Subscribing to my YouTube Channel 🙏🏽 Happy New Year NL fam ![]() 9 Likes 2 Shares |
![]() |
Omo Rip to the dead Nlfpmod mynd44 fergi001 Lalasticlala OAM4J Nlfpmod |
![]() |
HedgesTV: Very wicked man Tufiakwa! 45 Likes 8 Shares |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |