NewStats: 3,265,462 , 8,186,798 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 05:09 AM 423q5vn4mk |
(1) (10) (of 13 pages)
![]() |
slimjohn2k5: You sound like a Kidthief ![]() |
![]() |
kayevans: Na so bro ![]() 2 Likes |
![]() |
Not ing yahoo but Una go arrest tire,like 80 HK dey my village,then compared to other ones,Make una build more prisons oo, smelling and useless government,una go arrest tire,make the rest no go change mind kidnapping because na door to door
1 Like |
![]() |
I hope they aren't planning to mine his skull ![]() |
![]() |
Rexymania: Virgins fit survive around you? Na juju? ![]() |
![]() |
Mushmush: Just like Religion,They have been brainwashed, |
![]() |
All these Cho Cho Cho na for who never Taste married women,Dem over sweet,and the vibe na different thing from my experience with your girl ![]() |
![]() |
Every structure in Ogun deserves raiding including my family house ![]() |
![]() |
I will definitely kill it but my mind wouldn't stop pondering on where the other family might be
|
![]() |
3 Likes |
![]() |
I work in a very standard hotel and I cover the entire camera especially at night,Some of una wives and serious girlfriend na from corridor Dem dey kiss them enter room ![]() 5 Likes |
![]() |
The Way they fought with Death with every of their blood,Dem no even mind to swap am with another Human Head,But Death conquered and he always will,is waiting for Us,Yes! All of us ![]() |
![]() |
When is your time even format go become legit..More Threat More Bigger Plans,God let the threats of my enemies make my wealth,More Threat More Plans ![]() |
![]() |
I know this kind of woman,no be weed be the matter,she had grudges for the one smoking, madam allow her smoke, people are ing through a lot now and conquers by doing things they feel alright with, don't let her free the beast disturbing her head,It might come with a different Headline line" Neighbor murders Mother and child,be careful the smoker is not a child, you only felt this is the only legal way you can fight him but mind you people are speedly turning to something else because of the economy,no use your baby head set for Government wey no go turn up for you when e go sup
4 Likes |
![]() |
They are turning into the SARS we been Know,but I trust my Boys,soon you go hear scores for that unit
|
![]() |
Barrywilly: You are so stupid,so it hasn't worsened right? Fool,Dem go soon bring up your family matter, maybe that time you go get sense |
![]() |
This is one major reason they are keeping Kanu in there,no other reason,mind you is not tribal, this will circulate the entire Nigeria with time and will become normal
|
![]() |
2 Likes |
![]() |
1 Like |
![]() |
damosky12: Thunder fire you 1 Like |
![]() |
Sorry to say that I will prefer this party to my wake keep night,Omo I need to dey with people, express myself and freeymy spiritual being
|
![]() |
And they say Dating No dey pay! ![]() |
![]() |
SultanOfAbia: Even as a woman,I have these nature you mentioned,I hope you wouldn't refer to mine as something else, Staying with one man till eternity is slavery too to me... |
![]() |
EXOUSIAng: Bleep you |
![]() |
EXOUSIAng: Shut up with your one way judgement,Shut up,if na like that your own papa for abandon your mama because of you, There's no legalized reason for a man to abandon his child.. 1 Like |
![]() |
writetopoker601: Not just poor upbringing,I clear mental tribal bigot |
![]() |
![]() |
I no dey sleep anyhow,so 2 weeks ago I went to meet this male friend who has been calling and that was because I was so broke and had nothing left even to eat,(because of money) I went and insisted on using a condom that he had to wear back his clothes to go down the hotel that night and get a condom, During the bleep time do you know that the condom bursted and I didn't know not just busting the condom was pushed inside of me that I couldn't even find it,I later found some pieces but the ringband was nowhere to be found and till now I still pray to God so it wouldn't be inside of me developing to something else,if that happens people will say is Olosho business I should deal with it,God please do not let them mock me
1 Like |
![]() |
yarimo: At least he will invest the money, your tribe will lavish it on Pikin wey dem never know him papa |
![]() |
Adblg0610: Shut up you and that your Ikeja,is Ikeja representing Nigeria in General? Dem dey talk happenings you dey specify one area.. ![]() |
(1) (10) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 30 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |