NewStats: 3,265,287 , 8,186,256 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 09:22 AM 5v4r6an4mk |
Ndigbo And Our Jealousy Of Ndi Yoruba (375 Views)
(1) (Reply)
ekolobaba: 4:16pm On Apr 08, 2023 |
Nna I just return from ban. Abeg no fight for this thread biko. Why be say ndigbos dey always wan compete with ndi Yoruba? If ndi Yoruba talk Awolowo ndigbo go dey shout Azikwe. Ndi Yoruba go talk Fela ndigbo go dey shout osadebe. Ndi Yoruba go talk Soyinka ndigbo go dey shout Achebe. Ndi Yoruba go talk Lagos ndigbo go talk say na them build come put the ocean dia. Hahaha Ndi Yoruba go talk Adenuga ndigbo go talk say people dey Nnewi wey get more am and even billy gates sef. Nna wetin do ndigbo? Chukwuokikeabiama abeg deliver una pikin from jealousy. Chai 3 Likes |
otuomasirichi: 4:19pm On Apr 08, 2023 |
who be this one ![]() Na them ![]() 1 Like |
jimyjames(m): 4:32pm On Apr 08, 2023 |
ekolobaba: You Yoruba's should look into this
|
(1) (Reply)
Video: Osun Governor Adeleke Attends Nephew, Davido’s Timeless Concert In Lagos
(Go Up)
Sections: How To . 6 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |