NewStats: 3,263,637 , 8,180,882 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 01:58 AM 413xen4mk |
(1) (10) (of 542 pages)
![]() |
Lol we fit say na Fake Story... Buh nothing wey people no fit du the way we av Agbakoo Wife is the Same way we av some Agbakoo husband... 1 Like |
![]() |
Lol Dem dey quell Prank again... Dem say na Prank..... Two Clowns in bromance... That's turn SM to druug to come cap... 2 Likes |
![]() |
Lol... Dem Dey TikTok doing Omo lodun sope purrr .. When WAEC result comes out in flying shock now they will start blaming WAEC for dere results.... 15 Likes 2 Shares |
![]() |
Lol is either this people are on druug shebi Dem say na Prank.... A whole World Leader acting like this how will others take him serious when he issue things or is tariff hike as always people will see it as Joke and Prank also.... That's why China no gri take all his Tariff blufff serious.. They want to cut Government spending with DoGee blaa blaa he reach Elon turn he couldn't take what others have been taking... 16 Likes 2 Shares |
![]() |
Cap... And Don Jazzy will become UK Prime Minister.. While Kemi Badenock will become the Next Queen of England.... 13 Likes 2 Shares |
![]() |
Lol 2 unholy bromance.. Just like couples who got married after dating for 5yrs buh after marriage they couldn't wait for even 5 month before they ask for divorce.... 7 Likes |
![]() |
Lol
|
![]() |
God abeg oh,... With the hype wey Abroad get make person still dey du cleaning for Abroad at 70.... Work for so many Years the person suppose don build estate for UK or Nigeria na the Rent she suppose dey spend like this ![]() ![]() ![]() Na when UK still balance she even leave nd not now where everything wan kpaii people... 10 Likes 2 Shares |
![]() |
Lol both of dem don turn SM to druug he dey shack Dem... Small thing Dem don come online start to cap.. 8 Likes |
![]() |
Lol if bombing starts now Dem go say na innocent people....
6 Likes 1 Share |
![]() |
The Poor dey really suffer for this country... U go manage buy ordinary Volkswagen Golf 1990 Custom go wan use Duty Kpai u or Corolla O5 buh people with Aeroplane no gri wan pay duty... 5 Likes 2 Shares |
![]() |
Lol from Top to button nobody wants to be transparent... The two University that complied there VC are the type of people that should be in Politics others are not different from the crop of Politicians we have... 2 Likes |
![]() |
Ok... EFCC no get pishure and Placard like the way they treat the Citizen ![]() ![]() ![]() 5 Likes |
![]() |
RiP Mr Lungu And the guy even look Young and fresh buh still Death no care while some people no young nd still living.,.. Lungu for my language abi na Slang na Ghetto e mean.. 6 Likes |
![]() |
Lol I think say na our own Sapphire for NL... Future is Female ![]() ![]() This one look like impersonation... The name sound Ghanaian even the Co Conspirator is a Ghanaian the name clearly show his a Ghanaian.. 19 Likes |
![]() |
Lol
|
![]() |
osuofia2: Lol they will tell you they don't give shi shi ![]() ![]() That's how they're defending 2 Hilux and lying on Microsoft Excel... 3 Likes 1 Share |
![]() |
After Fencing Men wey go look after the Fence go start to colet money before u enta ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Lol people jus wake up to concote things with any evidence to back it up... Maybe the Selling crude in Naira to Dangote is what he termed as Subsidy... If that's subsidy then he beta abi na mak Fuel dey same rate with neighboring country like 1300 mak Nigerians go through more Hardship from the one we going through already.... Then what's the benefits of being an Oil Producing Nation if na Fuel price go Kpaii the citizens.... 22 Likes 3 Shares |
![]() |
Lol buh if u see that kain Job outside Nigeria u go grab am ASAP... Is job not suppose to base on the Pay.. abi which kain questions be all this.... 2 Likes |
![]() |
Hmmm.... If this Law Enter Nigeria Dem go pack people tire... Wey Boys don dey cross express from 6 from Onipan to Somolu ![]() ![]() ![]() From schl sef place wey person dey go before reaching home awa Parent no dey send us... 10 Likes |
![]() |
Lol una no dey rest...
|
![]() |
MIKOLOWISKA: Lol you don't get it if MTN decides to stay in only SA how will they know they will make more.... You don't base your Market only one Country once you've the funds try other countries too... |
![]() |
Ogun State left the group chat...
2 Likes |
![]() |
MIKOLOWISKA: Lol Nigeria market isn't enough them suppose to like Dem Kenya SA... Or you think if MTN focus on SA alone dey will be this strong.. Or Netflix focussing only on US |
![]() |
Lol Norma customer make dem enta Mushin too ![]() ![]() |
![]() |
Lol all this whookup girl once they see big clientt Dem go run dey take pishure naso one too cast our Dangote den....
40 Likes |
![]() |
Lol una sure.. Na only Nigeria una focus una market ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Hmmm RIP .. That's the disadvantage of high rise building again.... That's why when people cry about Nigeria not having enough High rise building country wey him emergency services is zero... 1 Like |
![]() |
Bmaster: Lol if Fubara have the type amount of Boy's Wike have the fight no go last reach doz months.... Someone that can't face Wike will write results.... Someone wey him party no see suspend na him u think say Fubara fit handle.. Just dey play.. This one no be Secondary school politics... The only way Fubara can play anyone will be second term not this first term cause if he misbehave again Dem go deal with him more... 12 Likes |
![]() |
Lol EFCC jus dey see this.... Scam wey don dey since when... Even people wey dey abroad dey run the scam on people at home.... 8 Likes |
![]() |
Ok. The Babalswos and the Priest too needs to come out they're being marginalized ![]() ![]() ![]() |
(1) (10) (of 542 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |