NewStats: 3,264,979 , 8,185,258 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 02:56 AM 2w235vn4mk |
(1) (10) (of 210 pages)
![]() |
SpiritedCheer:God bless you. The keeper no see ball at all 1 Like |
![]() |
firearcher:they no try from day one bro. Just luck |
![]() |
Izuboy92:God bless you bro. You sabi football |
![]() |
Lol it's clear naija can't win. They played better than us.
|
![]() |
Truly a great guy. Before you score this guy omo ehn.
2 Likes 1 Share |
![]() |
ChiefOloye:lol I wonder wetin she dey expect before. 1 Like |
![]() |
slaawomirr:hahahaha my man |
![]() |
FuckingMachine:100% truth 1 Like |
![]() |
If anybody believe say dollar go ever dey go down with wetin this government talk, then the person get big problem.
13 Likes 1 Share |
![]() |
Reportbutton:Nigeria get flag bro? No hope o |
![]() |
Rich4god:God bless you bro. Omo things dey happen |
![]() |
mignone:nawao. People are suffering o. Na who know, know. |
![]() |
iamyemiakins:hahahaha you wicked bro 1 Like |
![]() |
samsegs:hahahaha omo you get mouth lol |
![]() |
E no go better for this Sam larry. See lie
|
![]() |
Abdulsaddiq:You no see say na non-alcoholic drink be that? 1 Like |
![]() |
Wicked village people exist o. Na make God help us. Them no go or see us. Them dey o and dem bad.
2 Likes |
![]() |
Badadvisor:bro I tell you |
![]() |
Racoon:God bless you bro |
![]() |
Olachase:e fit no better for you for this talk wey you talk o. I no wan say you dey stupid bro but try get sense small. 1 Like |
![]() |
Wicked people full naija. God is patient sha
2 Likes |
![]() |
Ladyclara002:lol what do you expect? |
![]() |
Hahaha naija. Na my soldier guys I dey pity. Naija no worth am
6 Likes |
![]() |
Omo nawao. They won't actually do anything. Mehn!! Those videos online. Mohbad too suffer. That samlarry no allow am enjoy. Always they worry am. Mohbad too gentle o. Chai
|
![]() |
Neddstark:God bless you man. 1 Like 1 Share |
![]() |
Calitoscassius:mehn!!! You well so? 1 Like |
![]() |
Mohbad get money. Hyn family wicked too .
1 Like |
![]() |
hardcore007:God bless you bro |
![]() |
Offpointng:e pain me you bro. So sad. 5 Likes 1 Share |
![]() |
This guy too think and hyn live in total fear always till e die. God go punish who kill am.
1 Like |
![]() |
Na only that Bella be hyn good guy. Others na just eyes service. Bella na correct guy
1 Like |
![]() |
IconicR:God bless you bro |
(1) (10) (of 210 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |