NewStats: 3,265,053 , 8,185,444 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 09:30 AM 1f35ln4mk |
Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 (110400 Views)
Angelfrost(m): 6:04pm On Jan 18, 2024 |
For some weird reasons, I feel neutral about this game... Let the better and more serious team win. ![]() Tinubu suppose send Minister of Sports and delegations to these boys. If na Dubai or other foreign nations, delegation go reach 1000. 1 Like 1 Share |
IamAtAnger: 6:04pm On Jan 18, 2024 |
We juz go disgrace ourselves for this tournament
|
SHOCK7(m): 6:04pm On Jan 18, 2024 |
Game begins,fingers crossed naija score even if just one
|
MSport93: 6:04pm On Jan 18, 2024 |
Ivory Coast vs Nigeria [Live] Watch live match with the link below 👇 Or check my bio for the match link 1 Like |
lanocfoods: 6:04pm On Jan 18, 2024 |
can someone do me data to stream? please and thank you
|
kenzoid: 6:04pm On Jan 18, 2024 |
Lookman nah baller
|
abbyyzino(m): 6:05pm On Jan 18, 2024 |
Dem don start nonsense
|
spencekat(m): 6:05pm On Jan 18, 2024 |
akseph1:My mind no even dey for the outcome. |
Prestar(m): 6:05pm On Jan 18, 2024 |
LIVE STREAM: Nigeria Vs Ivory coast (AFCON 2023) Click on my signature to watch it for free 🆓 1 Like |
spencekat(m): 6:05pm On Jan 18, 2024 |
SHOCK7:Relax and watch the game. |
Ayodejieleja: 6:05pm On Jan 18, 2024 |
Let's go
|
Inspirer1: 6:05pm On Jan 18, 2024 |
Most of these links ain't working
|
Ayodejieleja: 6:06pm On Jan 18, 2024 |
Prestar: Watch below |
ViceGovernor: 6:06pm On Jan 18, 2024 |
God which kind country be this... NEPA na now una know say una go carry light. I don't even have energy to curse them today but dangote trailer go surely jam all NEPA officials in kogi state 8 Likes 1 Share |
Sleekfingers: 6:06pm On Jan 18, 2024 |
IamAtAnger: Na after this match, most Nigerians will know that, the Super Eagles na big joke |
Lukmanraji(m): 6:07pm On Jan 18, 2024 |
I'm glad to be hearing the sound of our ers. That brings life to the game.
|
prinsam30: 6:07pm On Jan 18, 2024 |
they av started wasting chances again ooo
|
EPIJOE: 6:07pm On Jan 18, 2024 |
Abeg where can I stream this match
|
hotspec(m): 6:07pm On Jan 18, 2024 |
Any YouTube link?
|
Ayodejieleja: 6:07pm On Jan 18, 2024 |
sprincoolj1: Kindly watch via my signature link |
MIGHTYMAN82(m): 6:07pm On Jan 18, 2024 |
Sonofgod1990:you will be highly disappointed |
Ayodejieleja: 6:07pm On Jan 18, 2024 |
hotspec: Use my signature link to watch |
Midehi3(f): 6:08pm On Jan 18, 2024 |
This one CIV declare public holiday for their country today cos of this ball, I hope them win naija o
|
prinsam30: 6:08pm On Jan 18, 2024 |
this bassey no fit just guard his ball ni
|
Oblitz(m): 6:08pm On Jan 18, 2024 |
Crazy Osimhen missed |
Raxxye(m): 6:08pm On Jan 18, 2024 |
Any link to live match?
|
Akwamkpuruamu: 6:09pm On Jan 18, 2024 |
See fine space wey Chukwueze for Osimhen, him go miss am
|
Twoclans(f): 6:09pm On Jan 18, 2024 |
Osimhen has started again . Shebi he won't remove this thing in his face 5 Likes |
SHOCK7(m): 6:09pm On Jan 18, 2024 |
Again oshimen misses a golden opportunity
|
Reussite: 6:09pm On Jan 18, 2024 |
Osimhen missing again?😏
|
kenzoid: 6:09pm On Jan 18, 2024 |
Make una take that sesko fofana seious
|
Angelfrost(m): 6:09pm On Jan 18, 2024 |
abbyyzino: So far, they are defending well... Hopefully the Keeper stays alert like that of Equatorial Guinea. Sigh... Osimhen don start this 'Yakubu' nonsense! This Naija goalkeeper will be a headache for Super Eagles. 1 Like |
More Than 1,000 UNIPORT Students Watching Nigeria Vs Iceland Match
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |